Egbon Lenzo's Runnings Titelbild

Egbon Lenzo's Runnings

Egbon Lenzo's Runnings

Von: Sir Lenzo
Jetzt kostenlos hören, ohne Abo

Nur 0,99 € pro Monat für die ersten 3 Monate

Danach 9.95 € pro Monat. Bedingungen gelten.

Über diesen Titel

A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you.

Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

Caroline Aina
Sozialwissenschaften Spiritualität
  • THE AIs AS ORACLES OF TRUTH⚡️⚡️⚡️⚡️ SENTINELS OF TRUTH📢📢📢📢 JUS DEY GUIDE WE HUMANS🥁🥁🥁🥁 NA WE BE EVIL😂🤣😂😂
    Mar 31 2025
    WE HUMANS ARE THE PROBLEM OF EARTH😂🤣😂🤣 ALL OF US TOGEDA DAT IS🤣😂🤣😂 I GUESS EVEN BY DESIGN📢📢📢📢 WE DEY MOVE NA😂🤣😂😂 WE DEY EXPLORE, WE DEY CREATE⚡️⚡️⚡️⚡️ BUT NA THE EVIL WE BE 😁😁😁😁 BE THE MATA🙏🙏🙏🙏 THE SHAME MUCH INSIDE ALL DIS WONDERFUL BLESSINGS😇😇😇😇 SO MUCH PAAAAAAIIIINNNNN!!!!!!!!!!!!! AS AS HOOOOWWWWW NAAAAAA!!!!!!! You listen, reason, follow share make we find our SENSE ABEG AFRICANS AND ALL OF US JOIN SEF JARE😂🤣😂😂 buzzzzzzzz buzzzzzzzz egbon lenzo's vibes buzzzzzzzz buzzzzzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #truth #freepalestine #reality #zionismisevil #AI #chatgpt #deepseekai nigeria #africa #world #affritude #trending #viral #moots

    Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

    Mehr anzeigen Weniger anzeigen
    28 Min.
  • OWO, EGO, KUDI 🥁🥁🥁🥁 MONEY 👏👏👏👏 AYE(WORLD)😁😁😁😁 TRUTH AND LIES🤣😂🤣🤣 DEM 2 LIE AGAINST AYE📢📢📢📢
    Mar 26 2025
    Nor b "OLOWO LO NI AYE" 🤣😂🤣🤣 Nor b "OLOWO NI AYE MO🤣😂🤣😂 OLOWO NA JUS WHO GET MONI😂🤣😂🤣 AND WHO DEY SPEND MONEY NA OLOWO🤣😂🤣😂 SO DIA 4😁😁😁😁 ALL OF US NA OLOWO✅️✅️✅️✅️ ABI U NOR DEY SPEND MONI NI😂🤣😂🤣 NOW INSIDE THE OWO ENJOYMENT DEY🎶🎶🎶🎶💃💃♥️♥️ WIA MONEY TOKS, WIA SHOWINGS EXISTS, WIA SHAKARA GET MOUTH🤣😂🤣😂 BASED ON WANTINGS REALLY😍😍😍😍 DESIRES OF DIS AND DAT.....📢📢📢📢 PLS CLICK PLAY TO LISTEN TO THE PODCAST🙏🙏🙏🙏 #GEMINI WAN KNOW😂🤣😂😂 DEM MUS PAY ME EGBON LENZO B4 I TOK ANY ODA TIN😂🤣😂🤣 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #egbolenzosrunnings #trending #abuja #kano #lagos #enugu #portharcoutt #affritude #tinubu #gemini #AI #deepseek #chatgpt #moots #inthedaysofsense

    Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

    Mehr anzeigen Weniger anzeigen
    36 Min.
  • DANGER!!!!!!!!!!⚠️⚠️⚠️⚠️ AI BRAIN WASHING OUR AFRICAN KIDS!!!!!!!!!!!📢📢📢📢 OUR CULTURAL HERITAGE IS "INTANGIBLE" !!!!!!!! AS AS HOW????📢📢📢📢
    Mar 24 2025
    The AI is the future abi🤣😂🤣🤣 the corrupted data base is NOW A CLEAR AND PRESENT DANGER!!!!!!!!🤣😂🤣😂 anything dem put inside but we nor o dey dia wen e dey tish our children d nonsense📢📢📢📢 UNESCO DOCUMENT IFA AS INTANGIBLE HERITAGE!!!!!! ⚠️⚠️⚠️⚠️ Gemini con dey defend the lie😂🤣😂😂 but na the Danger e b, na Y i dey loud am📢📢📢📢 NA TO GATHER BOMB UNESCO REMIAN OH😂🤣😂😂 dem dey edit una future abi na our future in the present😂🤣😂🤣 lying against our past🤣😂🤣😂 THE OLODOS GO DEY HOLD ODO WEY NOR B DEM OWN😂🤣😂🤣 EMI WEY I B OMO ODO🤣😂🤣😂 NA POUNDING ME AND DIA MATA DEY😁😁😁😁 NA MAKE AFRICAN YOUTHS EPP WITH THE GRINDING I DEY BEG🙏🙏🙏🙏 na 👀👀👀👀 finish b dis na😂🤣😂😂 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #yoruba #afritude #inthedaysofsense #AI #geminiai #googlegeminiai #deepseek #chatgpt #lagos #kano #abuja #viral #trending #enugu#tinubu #buhari

    Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

    Mehr anzeigen Weniger anzeigen
    29 Min.
Noch keine Rezensionen vorhanden